Artist: Medojb
Lyrics of Artist: Medojb
Lyrics of Artist: Medojb
[Lyric] Grace and talent (Medojb)
[Intro] Grace oh (we need your grace oh) Grace oh (we need your grace oh) Boy medo manny yeh yeh yeh yeh Grace oh (we need your grace oh) Grace oh (we need your grace oh) [Verse1] Started from the buttom now am i here Nobody dey for me When i dey do the thing Na God dey for me Oh yeah, yeah, yeah, yeah No be say i sabi pass No be say i sabi...Learn MorepopMedojb[Lyric] Another level (Medojb)
[Intro] Eh eh eh Hezard on this one Oh no yeah (About to drop man) Oh no yeah (EP wey dey swallow EP) Oh no yeah (ah ah ah) Oh no yeah (Let's go man) Oh no yeah ( yeah, listen) [Verse1: Medo Jb] You know have been hot for many days now My music getting plays now O jò ti pe ti mo tin ba bo, no be today now Talents full body, but na only Grace...Learn MorerapMedojb[Lyric] No Rest (Medojb)
[Intro] Boy medo manny eh, eh eh eh eh [Hook] Eh eh eh, eh eh eh eh, eh eh eh eh Eh eh eh eh eh eh O na ah ah, yeah yeah Eh eh eh, eh eh eh eh, eh eh eh eh Eh eh eh eh, eh eh [Verse 1: Medo Jb] No rest Everyday, me dey pray for blеssing Ki olorun tète gba dura mi Mo fe lowo laye oh, еh eh eh eh Ibi te gbe tin nowo, je kin nowo Maje taraka, kin to...Learn MorepopMedojb[Lyric] Ginger Me (Medojb)
[Intro: Medo Jb] Boy medo manny eh Boy medo manny eh eh eh eh eh eh Anytime wey you want me shawty oh (Petvee) Omo iya logi You already know, i go by the name DJ Geewin It's Geewin world Entertainment Ginika This your body bad, skibi that I no fit leave you for nobody, gimme that Oh yeah oh yeah. (Oh yeah yeah) [Verse 1: Petvee] Baby oya Ginger...Learn MorepopMedojb[Lyric] Shutdown (Medojb)
[Intro: Medo Jb] Eh eh eh eh eh Oh oh oh Boy medo manny eh Boy medo manny ah ya ya [Verse 1: Medo Jb] Where them dey when i started in iyana ilogbo When all the girls no gree dance to my disco (eh eh eh) They tell me say for this industry, pe mo ti rogo But i be sharp guy, emi omo ologo I no need to show them my logo I dey give them the music,...Learn MorepopMedojb