Artist: Ofego
Lyrics of Artist: Ofego
  1. [Lyric] Lovina (Ofego)

    Ofego O to the F to the E to the G to the O Lovina How I go do If you no dey by my side Lovina How I go do If you no dey by my side Since you enter Into my life I just dey See stars everyday The love just dey shine I no wan leave your side at all I fit confess say E be like say You give me something Wey be say Me chop from your hand Hey...Learn More
    popOfego
  2. [Lyric] Omomo (Ofego)

    Ofego O to the F to the E to the G to the O I like wetin you dey do to me I like wetin you dey to me I like wetin you dey do to me I like wetin you dey to me See the way you pet me like Omomo See the way you pet me like Omomo You call me baby You treat me as one Ever since we won You just dey spoil me I just dey sit down Dey ask myself So love...Learn More
    popOfego
  3. [Lyric] Girlo (Ofego)

    Hold me down Hold me down Ofego Are you sure You're not giving up O 2 d F 2 d E 2 d G 2 d O Down Baby Hold me down I ain't gonna leave you Hold me down ahn Hold me down Hold me down Are you sure you're not giving up Hold me down ahn ahn ahn Down Baby Hold me down I ain't gonna leave you Hold me down ahn Girlo Hold me down Hold me down Yeah...Learn More
    popOfego
  4. [Lyric] Easy (Ofego)

    Ofego O to the F to the E to the G to the O B.O.Y Music That's what it is Take am easy with me Lady Take am easy with me Lady Take am easy with me Lady Take am easy with me Lady I no wan move Pass my shadow Pass my shadow Pass my shadow I no wan move Pass my shadow Pass my shadow Pass my shadow I no wan move Pass my shadow Pass my shadow Pass my...Learn More
    popOfego
  5. [Lyric] Handle (Ofego)

    Ofego O 2 the F 2 the E 2 the G 2 the O Bounce it up Bounce it up Bounce it up Make I wage am Bounce it up Bounce it up Bounce it up Bounce it up Make I wage am Wage am Keep am steady for me Steady for me Steady for me Steady for me I fit handle am Handle Bounce it up Bounce it up Bounce it up Bounce it up Make I wage am Keep am steady for...Learn More
    popOfego
  6. [Lyric] Know 4 Sure (Ofego)

    Ofego O 2 d F 2 d E 2 d G 2 d O I know 4 sure You dey use me I know 4 sure You dey use me I know 4 sure You dey use me I know 4 sure You dey use me So many people Dem dey telli me Say you dey use me Me no dey hear eh But right now I don realise You just dey form uh Say you love uh me Because of my raba You dey position Because of my...Learn More
    popOfego