Artist: T.I BLAZE
Lyrics of Artist: T.I BLAZE
  1. [Lyric] Oba (T.I BLAZE)

    [Intro:] Ohh, ara-ra, ra-ra-ra Hmm, ah-ah-ahh, BY Ayy, ayy-ayy, oh-ah (Ylinx) Say, say [Hook:] Na my path I choose, I no choose anybody path oh Na my time I dey use, I no use anybody time Hmm, I'm ahead of time 'cause everyday me I dey grind, oh-no, no Oluwa sha lon shomi, ko kin sh'eniyan Yeah, ah, ahh [Chorus:] Oba l'Oba o ma je Koni tan l'ara...Learn More
    popT.I BLAZE
  2. [Lyric] Try (T.I BLAZE)

    [Intro:] Hmm, ah-ah-ahh (Yo) Ayy-yeah, yeah-yeah, yeah (Big Vibes) Hmm, hmm-mm, hmm [Verse 1:] I get many thing wey dey bother my mind (bother my mind) And if dem ask me, I tell them "brother, no mind oh" (no mind oh) I no dey copy cat, I no dey cross my line I dey low key dey grind oh (I dey low key dey grind oh) Na everybody get time oh (na...Learn More
    popT.I BLAZE