Song: Alubarika
Artist:  Softwizz
Year: 2021
Viewed: 96 - Published at: 5 years ago

Oh yeah.....eeh eeh ......
Worry do, worry do
Soft lele yiiiiii yeah (softwizz)
Owentee............(value mix)
Gbekky baby yeye hottie hottie...

Oluwa bless me ye!
Chineke bless me ye!
Oluwa bless me ye!
Chineke bless me ye!
Oluwa bless me ye!
Chineke bless me ye!
Oluwa bless me ...o lord eh!
Alubarika oooo alubarika
Alubarika mo fe baba fun mi lowo

S.O.F.T
Back in the days oooo when i no get shishi
And i pray to God, hе bless me in plenty
Arayе wan soro cus i pull up in my new bertly
Enemy wan soro peeeeee
Am on a ritual level ritual something ooooo yeeeeeh
Everyday steady grinding steady balling oooooo yeeeeeeeh
Dem am on a ritual level ritual something ooooo yeeeeeh
Everyday steady grinding steady balling yeeeeeeeh
See this life wey we dey so yeeeeeeeh
Weda you good weda bad dem go talk yeeeeeeh (oh! my God)
Say... dem forget when i no get money for pocket yeeeeeeeh
Dem forget say na baba God go do am for me yeeeee
My brother do you best ooo make you leave the rest
Make you do your best oooo make you leave the rest
Make you do your best oooo make you leave the rest
Do your best oooo make you leave the rest yeeeeeh eh lord....eh

Oluwa bless me ye!
Chineke bless me ye!
Oluwa bless me ye!
Chineke bless me ye!
Oluwa bless me ye!
Chineke bless me ye!
Oluwa bless me ...o lord eh!
Alubarika oooo alubarika
Alubarika mo fe baba fun mi lowo
Alubarika oooo alubarika
Alubarika mo fe baba fun mi lowo

Moti jeya from way back kowo de ma wole gan ni pay back
Padi mi won ma shenk eh.. to ba ni owo won ma shenk eh
To bati e je first eleven won ma bench eh
Wooooooos..... ise kolowo alubarika loju ko sise karakara
Baba God don bless me gbogbo won wan so pe
Dem am on a ritual level ritual something ooooo yeeeeeh
Everyday steady grinding steady balling yeeeeeeeh
Dem am on a ritual level ritual something ooooo yeeeeeh
Everyday steady grinding steady balling yeeeeeeeh

No be ritual level no be ritual level
Na baba God do am for us yeeeh no be ritual level
No be ritual level no be ritual level
Na chineke dey do am for us yeeeh no be ritual level

S.O.F.T...

( Softwizz )
www.ChordsAZ.com

TAGS :