Song: Okay
Artist:  DJ Phamous
Year: 2021
Viewed: 64 - Published at: 2 years ago

I just want to booble

I just want to live my life

Make nobody stress me

Make nobody bother me

I just want to booble

I just want to live my life

Make nobody stress me

Make nobody bother me


Cause when e dey them go dey

And when e nor dey say man
Go fade away ehh

Say them go fade away ehh

That’s why I pray

For better things to come my way

And my mama dem papa

Dem Brothers them wey

Them dey for me

That’s why we must get this money


So everything go dey okay

E go dey okay

Mama dem go dey okay

Papa e go dey okay

So everything go dey okay
E go dey okay

All my friends them go dey okay

Everything go dey okay


Say me I get guys

Wey dey pray for me

I swear say them dey for me

Me I get guys like Double D

Them Sammi Rich dem

Them Papazeal

Wey they I swear if e nor dey

Say them Janto them dey okay

Yea yea

I nor forget my guys
Like them Votusion

I nor forget my guys

Like them Nasty

Them Rholtee

And everybody wey dey SOG

Abi na Ajiri or na Divine

I swear say

Those guys say them dey try

Abi na Daviva

Abi say na all of them Believers

Abi na Murphy

Abi na Guchi

Abi na DKT

I pray


So everything go dey okay

E go dey okay

Mama dem go dey okay

Papa e go dey okay

So everything go dey okay

E go dey okay

All my friends them go dey okay

Everything go dey okay

Cause when e dey them go dey

And when e nor dey say man

Go fade away ehh

Say them go fade away ehh

That’s why I pray

For better things to come my way

And my mama dem papa

Dem Brothers them wey

Them dey for me

That’s why we must get this money

Ehhh

( DJ Phamous )
www.ChordsAZ.com

TAGS :