Song: Pray
Artist:  Eddy Montana
Year: 2021
Viewed: 11 - Published at: 4 years ago

Ghetto boy
Me I want to nowo
As a ghetto boy
Me I no fit loose guard oh
Ghetto boy
Me I want to jaiye
As a ghetto boy
Me I no fit loose guard oh

To Jah me I pray (Jah me I pray)
To Jah me I pray (Jah me I pray)
Jah me I pray (Jah me I pray)
I no wan go back to Sakpa (Jah me I pray)
To Jah me I pray (Jah me I pray)
To Jah me I pray (Jah me I pray)
Jah me I pray (Jah me I pray)
I no wan go back to Sakpa (Jah me I pray)

To Jah me I pray (Jah me I pray)
For better days ooh yeah ye
I don pray
I don taya to the pray o (I don taya to the pray o)
To Jah me I pray oh
For better days oo
Cause I don try
I don taya to dey wait oh
I don taya to dey wait oh oh
To Jah me I pray
To Jah me I pray (Jah me I pray)
Jah me I pray
I no want go back to Sakpa (Sakpa o)
Jah me I pray (Jah me I pray)
For better days oh
Jah me I pray I no want go back to Sakpa (Sakpa o)
To Jah me I pray (Jah me I pray)
To Jah me I pray (Jah me I pray)
Jah me I pray (Jah me I pray)
I no wan go back to Sakpa (Jah me I pray)
To Jah me I pray (Jah me I pray)
To Jah me I pray (Jah me I pray)
Jah me I pray (Jah me I pray)
I no wan go back to Sakpa (Jah me I pray)

Many man wish death for me
Like say I be 50 Cent oh
But me I no reason them oh
Aje I no reason them o eh
Many man wish death for me
Like say I be 50 Cent oh
But me I no reason them oh
Aje I no reason them o eh

To Jah me I pray (Jah me I pray)
To Jah me I pray (Jah me I pray)
Jah me I pray (Jah me I pray)
I no wan go back to Sakpa (Sakpa o)
To Jah me I pray (Jah me I pray)
To Jah me I pray (Jah me I pray)
Jah me I pray (Jah me I pray)
I no wan go back to Sakpa (Jah me I pray)
Jah me I pray
Jah me I pray
Jah me I pray
Jah me I pray

( Eddy Montana )
www.ChordsAZ.com

TAGS :